"Una don lock client give una sister marry" - Reaction as Oyinbo man showcases impressive dance moves at wedding (Video)
@usonwa28 wrote; "Which Pablo run this for his sister, abeg help me run one wey fine like this" @bless00121 said; "Even the cultural people noticed say d groom leg don pain am na why dey end d song."