13 pipo wey dia deaths shake di world for 2023
2023 na di year wey Nigeria lose plenti celebs dem, most especially for di movie industry. For di music industry, Nigeria bin get dia most controversial death in recent times. Di death shock pipo and make authorities call for investigation into di death. BBC