Better de come

Lyrics: Kizz Daniel - Jaho

[Intro] Vado DJ Coublon Krrii Jaho jaho Jaho jaho [Verse 1] You dey do as them dey do Oga do wetin you know You better know who you are You better know who you are As you come this life alone Na so you go leave this life alone o You better know

How Sound Sultan made Nigerians laugh, cry

"She say who I de find, I say Kate. she say she no de appreciate make guys look for Kate after eight say e no de appropriate. "I come say madam, abeg cooperate, I come even lie say I relate to Billgate.
Keep up to date with our latest articles and uploads...