13 pipo wey dia deaths shake di world for 2023
Oda movies she act na Reggae Boys, Nwando, The God to Serve, Where Oceans Touch part 1 and 2, Before her death, she add value to di Nigeria entertainment industry as she dey act both English and Igbo feems.