
Jane Mena and husband, Andre Plies make son sign no-girlfriend contract till 2040
Carolineswiss3: "Make una no worry by that time he signature go change 🥰we go fit denial all this trap 😩." sandy: "the pikin dey observe una he nor trust una at all 😂😂😂." soft AJ12: "Okay y Una Dey lure this boy to agree to wetin he never