
"When you dey chop, you no know say you go pay" - Nigerian lady embarrassed for not paying bill at a restaurant (Video)
One of them said: "You no know say you go pay when you dey chop all this one?. Dem dey follow you talk small small, you dey raise voice. Oga pay your bill!"