girl like you video

Saida Boj blasts men who spray N200 notes on ladies in clubs

"Guy how you go invite girl come club come dey spray am N200. Dey swear for you? You no see N500, N1000? Is she a beggar to you? You no see N1000? You get mind comot N200 dey spray the girl. And you as girl you dey dance you no get shame.

Little girl cries out over endless errands as a last born child

Check out some reactions from netizens: Big Mayor said: "If you see billing wey first born dey chest, you go focus on the plate you dey wash" Edo-wizard stated: "This small last born don't know why life is like this 🀷🀣🀣🀣🀣Just to wash plate
Keep up to date with our latest articles and uploads...