@seanayomi_9405: "Becos he endorse abd show what he believes in ,youdey mock am. But if na church him go ,to praise white Jesus, u go say him don turn to god but this no be God's doing ....deyplay We know una."
Itisbobby wrote: "Una fit don Dey craze them go think say e still Dey normal" wendy_adamma noted: "Them go still breakupppppp" endylight1 said: "Please playme Happy mumu by Stanley okorie.
@Confirm said: "make una deyuse custard bucket, use super glue gum the cover. though depends on the kind of house where you stay shaa" @Fanky Ifeanyi penned: "mind where u buy saving box... nodey buy saving box anyhow..."
all these small gehs big God, No be Davido papa Dey bankroll you, no make me vex ooo, meshonu gi there, I just came back so I still Dey booth, Adeleke bought you that car wey you term hardwork, you go about saying your oyinbo husband no get
EFE_OF_WARRI said: "Omo you fit invest make youno still see money o pray for grace." Captain gaming wrote: "Sorry which of the blocks do you sell for 700?
HONEYFORD❤️❤️❤️: "This may hot oo landlord deydey cry but in all my landlord no try am." Hamarcar Precious Em: "Cos house rent Dey to expensive to Deyuse person feelings playDey think Dey ar smart." Watch video: Tiktok Video.
Nigerian most wanted: "I want to say one thing about two things." itelme847: "the other person have nothing to loose,guy use ur head well." user3183933751260: "mr man you are not serious, youdeyuse ur land dey bet for Nigeria wey hunger wire
from summoning, wetin my eyes see for Santus Sanitaria no be childs play.. nah Abido shaker save me oh.. you people should be CAREFUL OH" Watch him speak below ...
See some reactions below: @eleniyan2907: "he still dey see clearly joor, he go look the mirror he no go see him face again." @Honest30bgback: "Play am awuke make you add to the punishment."
@Akinjoshua2017 wrote: "That clap them dey clap so suppose dey for the man face but as all of them no get sense so e pain me for dem" Watch video below ... ChuksEricE tweet.
Sandra: "After youuse knecking wound her." BADPING: "na girl wey calm down go enjoy." chiomajoy91: "if you think you can use your rubbish money to get my attention you are absolutely right spoil me abeg."
See some reactions below: car_rental_lagos: "She sabi dance pass me." chideraeke___: "See you energy if na you dem dea dash money more energy no go come dea play comot body for granny jor." ichigozie008_ignatius_skills: "Her beauty is not just
who no get money, nobody wan play with am Who no get money, nobody wan call em phone Na why I wan get money So I fit spoil my mama So my pikin no go ask me "Where youdey when dem dey work?"
my mom for crying out loud 😂😂😂 @Firi's Fragrance: parents no know say this conversation dey so uncomfortable especially when it's not a norm. i dey always feel say na set up @The Lash Suite: My mom go deyuse style ask me 😂 @Priceless🥺❤️
In his words ; "Man no be God, them for finish us. I win Big Brother, them wan finish me.... I no gree make them useme, them wan evil me. I dey do my best to put in all.
Timiemmy: "🥺When you know what you're doing is wrong yet you just can't hold yourself back." SirGudisbak💛⚓️🛳🏊♀️: "i just dey laugh 🤣🤣🤣 this guy no fot leave bet, even if e chop all mr bankz grand audit."