
Small Doctor recounts experience living in a 'bad-luck house'
I Go Tell The World Wetin I See And Wetin Una Do Me. My Own B Say If You Won Rent House, Ask Well Ooo. Go Do Findings For That Area And Pray . Crazy Houses Dey Ooo. Hmmmmm 😢" See post below ...