Kill Dem

Mohbad death - US lab give update on autopsy check, result

On 21 September 2023, dem carry di body of late body to go do autopsy to know wetin kill am. Di tok-tok pesin for Lagos State Police Command, Benjamin Hundeyin confam for X dat time to say 'Exhumation completed'--and dem dey await result.

WAEC QUESTION AND AKPOS ANSWER

Make dem examine am becos na begining of madness be dat.? 11) A patient dog? Akpos: Na hunger go kill am.? 12) All work and no play? Akpos: Na bank job be dat bros.? 13) Once beaten? Akpos: Naa revenge go follow b dat.?
Keep up to date with our latest articles and uploads...