Lyrics: Kcee - Protect Us

Lyrics: Kcee - Protect Us

Bad man!
Wetin me your aim?**
Or you no know say it's too late to fail?
Abeg listen to this one

Boys know dem no like us
No matter what them do
Jah jah know dem no fit stop us
Papa guide and protect us
From the evil ways
Jah jah know dem no fit see us
See the people wey no like us
No matter what them do
Jah jah know dem no fit stop us
Papa guide and protect us
From the evil ways
Jah jah know dem no fit see us

Tell the ones wey dey envy
We are too loaded to empty
Bad man no send me
But Oluwa dey my case
And dem no fit to stop me

Them bin no want make we kolongo, ehen
We dey chop, we dey flex, we dey jogodo
All the girls dem dey whine, dem dey selense
Them dey dance to the beat, them dey sengeme
Them bin no want make we kolongo,
We dey chop, we dey flex, we dey jogodo
All the girls dem dey whine, dem dey selense
Them dey dance to the beat, them dey sengeme

Boys know dem no like us
No matter what them do
Jah jah know dem no fit stop us
Papa guide and protect us
From the evil ways
Jah jah know dem no fit see us
See the people wey no like us
No matter what them do
Jah jah know dem no fit stop us
Papa guide and protect us
From the evil ways
Jah jah know dem no fit see us

What is the aim them after?
See the barty boy wan kill my laughter
We dey flex
Them dey vex, dem dey para
But we no send, cause baba God dey the matter

Them bin no want make we kolongo,
We dey chop, we dey flex, we dey jogodo
All the girls dem dey whine, dem dey selense
Them dey dance to the beat, them dey sengeme

Them bin no want make we kolongo,
We dey chop, we dey flex, we dey jogodo
All the girls dem dey whine, dem dey selense
Them dey dance to the beat, them dey sengeme

Boys know dem no like us
No matter what them do
Jah jah know dem no fit stop us
Papa guide and protect us
From the evil ways
Jah jah know dem no fit see us
See the people wey no like us
No matter what them do
Jah jah know dem no fit stop us
Papa guide and protect us
From the evil ways
Jah jah know dem no fit see us

Haaa!!
I see as we dey tell you na
E-money, K-Money, God money
We just dey here just dey chill out
Based on five-star level
Anybody wey plan bad for you
HolyGhost!!
Yeba
Leggo
Oya na

Comments

Keep up to date with our latest articles and uploads...