Lyrics: Peruzzi - Try (feat. Davido)

Lyrics: Peruzzi - Try (feat. Davido)

[Intro]

I don try try try
But I never see
Shee you say make I sing for you
Damn Fresh on the beat
Peru Peru
Au bon au bon bo au bou bou ah bou
au bou au bou bo bo
bon soir

[Hook]

I thank God
Cause I found love
I don try try try
But Inever your kind love
I for buy gun
But they for say
I don come
I don don try try try
But I never see your king love

[Verse 1]

No bagga
Wey go born from the front
or E come from the back
wey go enter
God no go let am oh
God no go let am oh
And e no matter
If dem try you
Just forget
I go fight until my death
pre bang bang

Mama mama mama
I just shot a man down
In central station
In front of a goddamn crowd
Man go rapapa
Mama mama mama
I just shot a man down
In central station
In front of a goddamn crowd

[Hook]

I thank God
Cause I found love
I don try try try
But I never your kind love
I for buy gun
But they for say
I don come
OBO don come
I don don try try try
But I never see your king love

Au bon au bon bo au bou bou ah bou
au bou au bou bo bo
bon soir

[Verse 2]

Oya aunty this your love
E dey do me onem kind
I don come come come come
make I see
If you go reason my side
Baby me I no get time for story story
Me I wan invest in you my hard earned money
shekpe
I want to meet your mommy
Oya oya oya oya
Ask your mummy
Make nobody hold me
Ah ah ah ah

Mama mama mama
I just shot a man down
In central station
In front of a goddamn crowd
Man go rapapa
Mama mama mama
I just shot a man down
In central station
In front of a goddamn crowd

[Hook]

I thank God
Cause I found love
I don try try try
But I never your kind love
I for buy gun
But they for say
I don come
OBO don come
I don don try try try
But I never see your king love
Au bon au bon bo au bou bou ah bou
au bou au bou bo bo
bon soir

[Outro]

Give me more
Give me more baby oh
(give me more)
Show me more
Show me more of you
(show me more)
I want more
I want more baby oh
(more baby)
Give me more
give me more of you
pre bang bang
I don try try try
I don try try
I don try
I don try
I don try try try
Am loo..
fresh on the beat

Comments

Keep up to date with our latest articles and uploads...