Lyrics: Timaya - Telli Person (feat. Olamide & Phyno)

Lyrics: Timaya - Telli Person (feat. Olamide & Phyno)

Leggo

(Yeh) Soundbowy, Baddo, Phyno Fino

Leggo' Yetunde, every night and day you like to samankwe
Brother Nnamdi, all your friends dey work; your own na samankwe (eh)
I tell you, you no gree, I advise you, you no hear
I tell you, you no gree, your friends dem talk put, you no gree,
you say all na story, dem tell you, you no gree
mother beg you, you no hear (eh)

Hook
When the time is right my brother (eh)
Telli Person, telli Person
O dem no dey telli person
When your eyes go clear o
Telli Person, Dem no dey telli person

*Phyno*

Ebele adi lo ya
ima kwa n'ebele adilo ya
Egosi gi meat
Nye gi isi fish e welu maka uru adiro ya
ha aka'm adiro ya
Nekwa abu mu aji adiro ya
ichoga yo mother ichoga your babe nekwa n'anya mu afuro ha
All i want is what is meant for me oh!!
My father used to tell me my so please invest money oh!! ehh
You no get work you just de show money oh
you follow gucci oh Olu akuo
i tell you, you no gree, them tell you, you no hear
your mother tell you, you no gree
i warn you, you no hear
for this street wey we dey ndi ogbe no d play
ha ga ako kwa your way
nwanne le!!

Hook

When the time is right my brother (eh)
Telli Person, telli Person
O dem no dey telli person
When your eyes go clear o
Telli Person, Dem no dey telli person

*Olamide*

(Oya Telli person)
Oya saminamina eh eh, waka waka eh eh
Saminamina you travel go minna,
dem say dem see you for Abuja
Nwa'ne oya check eh, enu ti mo fi la sho le peck eh
tele-tele oni mi'o shey spec eh,
owo off shoulder oni crew ni neck eh,
omo i'd be gone till November ma gor,
o fe she falafolo ko sun s'apa kan
You say, I be thug like -- Pe mi'o l' owo mo tun ri bi eja shawa gan
mo gba yawa gan, men mo gba yawa gan
Aye mi ti wa da, ti'eh wa sour gan,
O'un fimi shako tori era faragon
mama re tun bi'mi who is your father gan
who's hot, who not? Tell me who rock,
who sell out in the stores? You tell me who flopped,
who copped the blue drop whose jewels got rocked?
Yeh, Badoo no ni o
Baby oya whine for me o, one-two koma lo'mo mi o
Bend down ko ma jo for me oo

Hook
When the time is right my brother (eh)
Telli Person, Telli Person
O dem no dey telli person
When your eyes go clear o
Telli Person, Dem no dey telli person

*Timaya*

The life we dey, we no fit play wayo
Eh my people o, the way you lay your bed naso you go (eh)
Kenny Wonder

Comments

Keep up to date with our latest articles and uploads...