Name of Churches in Warri

If u see d name of churches in Warri, Ha! My broda even Satan sef go fear fear. Make I yarn una: u go see somtin like...

1. Nak ur pako 4 Satan head Ministrial Church of Fire.

2. Satan ur own don kpafuka Evangelical Ministry.

3. Operation Carry devil nack 4 groundBible ministry.

5. The AtomicBomb Bible Brigadier Barack Ministry AKA shoot d devil make im eye clear.

6. Satan Wetin we do u Evangelical church of God AKA Satan leave us jeje.

7. Operation No luk uche Face Biblical Church of Christ AKA Slap Satan face ministry.

8. Pay ur Tithe and offering church of God AKA Pay ur tithe and win generator gospel church.

9. SATAN If u try me u go hear ween prayer ministry.

10. Satan chop make I chop Bible assembly aka we no dey find Satan trouble ministry.

11. Devil them dey worry u church of God, warri

12. Na.ked wire international church, Effurun aka if u touch me I go shock you ministries


Add your own...

Comments

Keep up to date with our latest articles and uploads...